joor

  1. sentence-final particle: Wetin dem dey use for emphasis to convey tone wey déy polite, playful or dismissive.
    • Shut up joor!
    • Komot for here joor!
    • No vex joor.
    • Help me joor.

Synonyms

  • abeg
  • biko

Etymology

From di Yoruba word jọ̀ọ́ wey mean please.

Common misspellingsjo, jor, jorr, jaw, jawh
Scroll to Top