k-leg

  1. noun: Na condition wey be sey person leg bend like letter k.
    • Di pikin get k-leg.
    • She dey waká like person wey get k-leg.
  2. noun: Something wey déy complicated or problematic.
    • Di matter get k-leg.
    • Di proposal get k-leg.

etymology

E come from haw di letter K take resemble di legs of person wey get di condition.

Scroll to Top