kai

  1. interjection: Word wey dem dey use show strong emotion like surprise, frustration, disbelief or admiration.
    • Kai! Dis sun too hot today o!
    • E be like sey dem born Curry with basketball for hand. Kai!
  2. interjection: Word wey dem dey use call person attention without any respect.
    • Kai! Stop dat thing.
    • Kai! No enter my domot.

Scroll to Top