kak verb: Na to dress persin sef well-well. Dis one wey yu kak like dis, wer yu dey go? See as yu kak today. Yu resemble big man pikin. Synonyms baff up