kakarakaAdjective Adverb Word adjective: Wetin we dey use describe something wey dey strong, firm or solid. Di tire still dey kakaraka. No need to buy anoda one. adverb: For way wey strong, firm or solid. Dem build di house kakaraka. E no go fall. Synonyms gidigba