kehParticle sentence-final particle: Wetin dem dey use wen dem dey express doubt or disbelief. Yu no go come work today keh? Tola don die keh? I see ha yesterday. Common misspellingske