keke

  1. noun: Na tricycle wey get engine.
    • I go take keke reach my house.
    • Haw much dem dey charge for keke from yer to market?

etymology

Na from di Yoruba keke wey mean bicycle.

Scroll to Top