kekere

  1. adjective: Wetin dem dey use describe person or something wey déy small.
    • E get one kekere bag I like to dey carry every time.
    • No be kekere party Tunde do for im birthday o.

Scroll to Top