koko noun: Na di part of something wey important or serious pass. Di koko of di matter be sey we need money to finish di project. No dey talk plenty. Just give me di koko.