- adjective: Wetin dem dey use describe something wey déy strong or resilient.
- With everything wey I don go through, I still déy kokoroko.
- Yu gat déy kokoroko if yu want make am for dis life.
Synonyms
- Kakaraka
Etymology
Na from Urhobo language.
Na from Urhobo language.