kolo

  1. adjective: Na wetin dem dey use describe person or something wey dey craze, or wey no dey behave normal.
    • Dat guy dey kolo.
    • Yu no go fit reason with people wey dey kolo like dat.
Scroll to Top