- verb: Na to leave wer yu dey kon go anoda place.
- I dey komot.
- Komot from di car.
- verb: Na to carry something wey dey one place go anoda place.
- Di dentist talk sey im go komot my teeth o.
- Na so my mechanic komot my battery go sell am.
Etymology
Na English dis word come from. Di English version na di phrasal verb come out.