- adverb: Wetin we dey use introduce action or event wey dey happen next or afterwards.
- As I dey para for am, she kon talk sey she no go pay me my money.
- If I settle di man now, e no go kon finish my work.
Common misspellings | con, com, come |
Common misspellings | con, com, come |