konjiNoun noun: Na di feeling wey be sey person déy hungry to nak. She talk sey konji dey catch am wen she déy lonely. Na konji dey worry yu, no be sey yu dey in love. Common misspellingsconji