koro-koro

  1. adjective: Wetin we dey use describe something wey dey very clear or obvious.
    • Na for my koro-koro eye I see as im thieve di money.
    • Di evidence dey koro-koro. Nobody fit argue.
  2. adverb: For way wey dey clear or obvious.
    • I see am koro-koro wit my two eyes.
    • Haw yu go cheat koko-koro like dat?
common misspellingskorokoro

Scroll to Top