kpako

  1. noun: Na wood or something wey dem make from wood.
    • Dis table na kpako. E go last yu well.
    • Di chair fine. Yu no go know sey na kpako.
  2. noun: Na wetin dem dey take describe persin wey come from poor background, wey don suffer well-well.
    • Forget dressing. I be confirm kpako.
    • Di guy na kpako before im blow.
  3. adjective: Na wetin dem dey take describe something wey fake, or wey no too good.
    • Na dat kpako phone I still dey use after all dese years.
    • Komot dis yor kpako motor for my front!

Synonyms

  • trenches
  • kpalasa

Antonyms

  • ajebo
  • ajebutter
Scroll to Top