kpangolo

  1. noun: Na metal container.
    • Water wey dem store for inside kpangolo dey cold for night.
    • Carry dat kpangolo gó fetch water.
  2. adjective: Wetin dem dey use describe something wey cheap or déy substandard.
    • Carry yor kpangolo car komot for my front.
    • Na dis kpangolo phone I bin dey use since last year.
common misspellingspangolo
Scroll to Top