kpele

  1. interjection: Wetin dem dey use say sorry or take heart.
    • I hear sey yu sick. Kpele!
    • Yu don tire? Kpele.

Etymology

Na from di Yoruba word pèlé.

common misspellingspele

Scroll to Top