- adverb: Wetin dem dey use emphasize sey di quantity or amount of something déy small.
- Na 2k kpere déy my account like dis.
- Na one meat kpere dem put for inside my food.
Etymology
Na from di Yoruba word pere.
| common misspellings | pere |
Na from di Yoruba word pere.
| common misspellings | pere |