kudiNoun Word noun: Na money. Abeg borrow me small kudi. She dey hustle everyday to make ha own kudi. Etymology Na from di Hausa word kudi wey mean money.