kuku

  1. adverb: Wetin dem dey use indicate sey person or something suppose do something.
    • Yu for kuku come my house.
    • If di work don tired yu, kuku resign.

Synonyms

  • kukuma
Scroll to Top