kunu

  1. noun: Na drink wey dem dey make from millet, sorghum or maize, wey dey popular for northern Nigeria.
    • Abeg help me buy kunu from dat woman wey dey junction.
    • Dis kunu sweet well-well. Wer yu buy am?

Etymology

Na from di Hausa word kununzaki.

Scroll to Top