- adjective: Wetin dem dey use describe person or something wey no straight.
- Dis una kukukere business go soon cast.
- Na kurukere politicians dey always win election.
Etymology
Na from di Yoruba word kurukere.
Synonyms
- wayo
- corner-corner
Na from di Yoruba word kurukere.