lai-lai interjection: Wetin we dey use show sey something na lie, or e no fit eva happen. Lai-lai! E no fit do am. Lai-lai! No be so she talk am.