lambaNoun noun: Na lie or story wey dem exaggerate. Na lamba he dey give yu. No believe am. Dis guy just dey drop lamba for im guys and dem dey believe am. Synonyms lie-lie