last-last

  1. idiom: Wetin we dey use show sey sometin wey we mention na di last option wey dey, or na di only tin wey good for inside bad situation.
    • Last-last, we see food chop.
    • Na small party we go do last-last.

Scroll to Top