lau-lauAdverb adverb: For way wey déy extravagant. Becos I don collect salary no mean sey I go dey spend lau-lau. Na person wey get money dey chop life lau-lau. Antonyms low-key