lekpa

  1. adjective: Wetin dem dey use describe persin wey dey slim or skinny.
    • Yu no dey chop. Na wai yu lekpa.
    • I fit be lekpa but I strong pass yu.

antonyms

  • orobo
Scroll to Top