like say

  1. phrasal conjunction: Wetin dem dey use give possible explanation for something.
    • Di girl dey cry like say persin beat am.
    • E kon be like say I no read becos I no pass di di exam.
Scroll to Top