like sey

  1. phrasal conjunction: Wetin dem dey use give possible explanation for something.
    • Di girl dey cry like sey persin beat am.
    • E kon be like sey I no read becos I no pass di exam.

Scroll to Top