looku-looku

  1. noun: Person wey dey chuk eye too much, or wetin dem dey call am wen person dey chuk eye too much.
    • Dat babe na looku-looku o. She no fit komot eye for my face.
    • Na looku-looku make yu see wetin yu no suppose see.

Scroll to Top