mago-magoNoun noun: Na behavior wey déy dishonest, deceptive or manipulative. Dem do mago-mago for di last election. Dem sack di manager becos im dey do mago-mago. Synonyms wayo wuru-wuru Common misspellingsmagu-magu