make mouth

  1. idiom: Na to brag about wetin person fit do.
    • Dat guy too dey make mouth, and he no get money.
    • All dese politicians go just dey make mouth during election, but once dem enter office, dem no go do anything.
Scroll to Top