mamaNoun noun: Parent wey be woman, or wetin person dey call woman wey déy old enough to born am, becos dem go like show respect. Na my mama be dat. Im mama dey come. Synonyms maale