mama-put

  1. noun: Na roadside restaurant wer dem dey sell food wey no too cost.
    • Make we stop for mama put chop small before we go house.
    • Dem just open new mama put for my area.

Synonyms

  • buka

Etymology

Na from di phrase “Mama, put”, wey customer dey use ask make dem put food for dia plate.

Scroll to Top