- subordinating conjunction: Wetin dem dey use connect dependent clause to independent clause. E dey introduce purpose, intention, or directive clauses.
- As time reach mek we land, di plane wing kon catch fire.
- I go come house mek we nak pad.
- subjunctive particle: Na grammatical marker for di subjunctive mood.
- My parents demand sey mek I dey nice to my annoying cousin.
- E dey important sey mek yu sabi wetin contract talk before yu sign am.
| Common misspellings | make, meik |