mek I bendExpression expression: Wetin person dey use express sey dem déy certain about di convictions wey dem get. If I help anybody for my family again, mek I bend. Di way I jack for dat exam ehn. If I fail, mek I bend.