ment

  1. verb: Na to déy crazy.
    • If dem born yu well, no do wetin I talk. Yu go know sey I dey ment.
    • No try me o. I dey ment.

Synonyms

  • craze

Etymology

Na from di abbreviation of di adjective phrase mentally ill.

Scroll to Top