- noun: Na gas wey komot from persin bowels.
- Fatima, e be like sey na yu get dis mess.
- Mess dey smell for dis place.
- verb: Na to release gas komot from yor bowels.
- Abeg, no mess for yer o. I want chop.
- Na so e mess for stage. Everybody kon start to dey laugh.