moi-moi

  1. noun: Na Nigerian chow wey to make am, dem dey steam or boil soaked ground beans.
    • Di moi-moi wey I chop dis morning sweet die.
    • Na jollof rice and moi-moi we chop for di party.
    • My mama moi-moi recipe na di best!

Etymology

Na from di Yoruba word mọ́yín-mọyín.

Common misspellingsmoin-moin
Scroll to Top