mugu

  1. noun: Persin wey dey easy to deceive, wey no dey fit sabi wen something na scam.
    • Dem use sweet talk take chop di guy money. He be real mugu.
    • No be every time yu go dey do like mugu for house.

Scroll to Top