- verb: Na form of di verb “to be” wey dem dey use as identity marker or to define persin or something.
- Dat girl na my sister.
- Dis car na my papa own.
- verb: Na form of di verb “to be” wey dem dey use form cleft sentence. Dis be di kind sentence wey dey put emphasis for one particular element.
- Na today yu go see di real me.
- Na dia dog tear di net.