na yu sabiExpression Idiom idiom: Wetin yu fit use tell person sey dem fit do anything wey dem want do, even though e fit dey annoy yu, or yu think sey wetin dem dey do no correct. I don cook. If yu like no chop. Na yu sabi. Wear wetin yu like o. Na yu sabi.