nak

  1. verb: Na to hit persin or sometin.
    • If yu no take time, I go nak yu for head o.
    • She nak hand for di door wen she enter house.
  1. verb: Na to arrive or to happen.
    • Omo, seven don nak. I gat go school.
    • Wen gbege nak, no talk sey I no tell una o.
  1. verb: Na to sleep wit persin.
    • Di boy just dey nak since morning.
    • I want nak dat girl.

Scroll to Top