nau

  1. sentence-final particle: Wetin dem dey use for emphasis to convey tone of annoyance, frustration or playfulness.
    • No dey shout nau.
    • Wetin yu want mek I do nau?

Common misspellingsna, now, naw
Scroll to Top