nko

  1. sentence-final particle: Wetin dem dey use after noun or pronoun to ask about am.
    • I don finish my own. Yu nko?
    • John don reach. Mary nko?

Scroll to Top