no be today

  1. expression: Wetin dem dey use talk sey something no new or recent.
    • E don tey wey dem dey disturb us for dis area. No be today.
    • No fear. No be today I start dey do presentation for dis office.
Scroll to Top