no shaking idiom: Wetin we dey use express sey everything dey alright. No shaking my G, I dey yor back. Even if we no read dis course, no shaking. We go still pass Synonyms no wahala no yawa no wam Antonyms wahala dey gbege