no shakingExpression expression: Wetin we dey use express sey everything déy alright. No shaking my G, I déy yor back. Even if we no read dis course, no shaking. We go still pass Synonyms no wahala no yawa no wam Antonyms wahala dey gbege