nyafu-nyafu adjective: Wetin dem dey use describe something wey plenty or dey in abundance. Food dey nyafu-nyafu for di party. She dey flex every weekend becos money dey nyafu-nyafu. Synonyms boku yakpa brekete